Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 8:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Dem still get some small-small fish too and afta Jesus don tank God, e kon tell en disciples make dem share am for di pipol too.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 8:7
6 Iomraidhean Croise  

Den e tell di pipol make dem sidan for di grass. E take di five bread and two fish face heaven kon tank God. Afta e don tank God, e share di bread give en disciples make dem give di pipol.


Den Jesus sey make di pipol sidan for groun. Afta e take di seven bread tank God, e kon divide am give en disciples, sey make dem share am for di pipol.


“Why yu dey look di small dirty wey dey yor broda eye, but yu nor dey si di big wood wey dey yor own eye.


Jesus kon ask dem, “My shidren, una katch any fish?” Dem ansa, “No o-o.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan