Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 7:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 One woman wey evil spirit dey worry en dota kon hear about Jesus and e kom meet am kon fall for en front.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 7:25
10 Iomraidhean Croise  

For der, one Kanaan woman kry kom meet am sey, “Oga God, David Pikin, make yu sorry for mi! My dota nor well, bikos demon dey trobol am!”


One man wey bi leper kom meet Jesus, knee down for en front dey beg am sey, “If yu wont, yu go fit make mi well.”


Fear katch di woman wen e know wetin happen to am, so e kom meet Jesus, knee down for en front kon tell am evritin wey happen.


Afta Jesus komot from der, e kon go di aria wey dem dey koll Tyre. Wen e enter one house, e nor wont make anybody know sey e dey der, but e nor fit hide.


Di woman na Greek wey kom from Sirofoenicia. E kon beg Jesus make e drive di demon komot from en pikin body.


E fall face groun for Jesus front kon dey tank am. (Di man na from Samaria.)


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan