19 Bikos nor bi di pesin heart e dey enter, na en belle and e go shit am komot. (Dis one mean sey all food dey klean.)”
Una nor know sey anytin wey pesin chop enter belle, e go shit am kom out?
E kon tell dem, “Na so una fool rish? Una nor know sey anytin wey from outside enter pesin belle nor go fit make am dirty for God eye?
But make una from una heart give to pipol wey nor get, so dat evritin go dey klean for una.
But di vois tell am, “Wetin God don make klean, make yu nor forbid am.”
But di vois from heaven kon tell mi again, ‘Wetin God don make klean, make yu nor forbid am!’
Una still dey sey, “Food dey good for awa body and awa body nid food.” But I dey tell una, “God go distroy di two of dem.” So make wi nor use awa body take do yeye tins.
So make una nor let anybody take food, drink, party, new moon or Sabat Day matter, take judge una.