1 Di Farisee pipol and some law tishas, wey kom from Jerusalem gada for where Jesus dey.
Di law tishas wey kom from Jerusalem sey, “Belzibub dey inside am” and “Na demon pawa e take dey drive demons komot from pipol body.”
Dem kon si sey Jesus disciples dey chop bread wen dem neva wosh dia hand.
One day, wen Jesus dey tish, some Farisee pipol and di law tishas kon kom from all di village wey dey Galilee, Judea and Jerusalem, dem sidan near Jesus and God pawa dey with am to heal pipol.