Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 6:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 E tell dem make dem only take dia walkin stik for di journey. E sey make dem nor karry bread, bag or money follow body.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 6:8
5 Iomraidhean Croise  

E still sey, “Una fit wear shoe, but make una nor karry estra klot


Make una nor take bag or shoe and nor greet anybody for road.


Den Jesus tell dem, “Wen I send una go out, without money, bag or sandals, e get anytin wey una nid wey una nor get?” Dem ansa, “No!”


E tell dem, “Make una nor take walkin stik, bag, bread, money or estra klot follow body.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan