5 Jesus nor fit do any mirakle for der, so e only tosh some pipol wey nor well kon heal dem.
So make una run go der, bikos I nor go fit do anytin until una rish der.” So na-im make dem dey koll di town Zoar, bikos Lot koll am, “small place”.
Wen di man si sey e nor fit beat Jakob, e kon shift di bone for Jakob lap komot from where e dey.
So Jesus nor do many mirakle for der, bikos dem nor bilive am.
dey beg am sey, “My small dota don nearly die. Make yu kom tosh am, so dat e go well again.”
Den Jesus ask am, “Yu mean, ‘If I fit?’ Evritin dey possibol for di pesin wey bilive.”
Publius papa kon get fever and en belle dey pain am. Paul go si am kon heal am.
Bikos dem prish God word give us, just as dem prish am give dem too. But dem nor take am sirious, bikos wen dem hear am, dem nor gri bilive am.