Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 6:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Bikos John don tell Herod plenty times sey, “E nor good as yu marry yor broda wife.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 6:18
8 Iomraidhean Croise  

But Profet Mikaya ansa, “I promise una with God wey dey alive sey, I go only tok wetin God sey make I tok!”


Make una nor sleep with una broda wife, bikos una go disgrace una broda.


E dey bad for man to sleep with en broda wife, bikos e don disgrace en broda; so e nor go born before e die.


Dem spit for en body kon take walkin stik nak en head many times.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan