Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 5:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Jesus ask am, “Wetin bi yor name?” E ansa, “My name na ‘Legion,’ bikos wi plenty.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 5:9
7 Iomraidhean Croise  

e go-go bring seven spirit wey wiked pass am, kom. Dem go enter di pesin kon sidan for der, so di pesin kondishon go kon bad pass as e bi before. Na like dis e go happen to evil pipol for dis time.”


Yu tink sey, I nor fit koll my Papa sey make e send many angels kom help mi naw-naw?


E kon beg Jesus make e nor drive dem komot from di aria.


Wen dem waka kom meet Jesus, dem kon si di man wey demon dey inside am before sidan for der, e wear klot and en head korrect, so fear katch dem.


(Bikos Jesus don tell di demon before sey, “Komot from dat man body!”)


Jesus ask am, “Wetin bi yor name?” E ansa, “Na Legion, bikos wi plenty inside am.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan