Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Na inside beri groun di man dey stay and nobody dey fit tie am, even with shain.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 5:3
6 Iomraidhean Croise  

Dem dey go grave for nite go beg dead body spirit make e help dem. Dem dey chop pig and drink wetin kom out from di meat wey dem sakrifice give juju.”


As Jesus just dey kom down from di boat, one man wey get evil spirit kom out from di beri groun, run kom meet am.


Bikos dem don tie en hand and leg many times with shain and handcuff, but e dey kut dem trowey. Nobody strong rish to hold am.


E shaut, bikos Jesus don first kommand di evil spirit make e komot for en body (bikos di evil spirit don disturb di man well-well and dem dey shain and guide am. But e dey break di shain and di demon go drive am go inside wildaness.)


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan