16 Pipol wey si wetin happen to di man wey get demon before kon tell odas wey kom.
So di news about Jesus kon spread go evriwhere for Siria. Dem kon bring pipol wey nor well, wey nor fit waka, pipol wey devil dey worry and di pipol wey demon dey inside dem, kom meet am and e heal all of dem.
As dem komot, some pipol bring one man wey get demon and e nor fit tok, kom meet Jesus.
Wen dem waka kom meet Jesus, dem kon si di man wey demon dey inside am before sidan for der, e wear klot and en head korrect, so fear katch dem.
As Jesus dey enter boat, di man wey get demon kon ask weda e fit follow am.