Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 4:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Jesus still ask dem, “Pipol dey hide lamp for under basket? Nor bi on-top di place where dem dey keep lamp, dem suppose put am?

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 4:21
7 Iomraidhean Croise  

Pesin nor dey lite lamp kon kover am with basin, instead e go put am for where evribody wey dey inside di house go si am.


“Nobody dey lite lamp put for under basket or for where pipol nor go fit si am, but dem go put am for where pipol go si am wen dem enter di house.


“Pesin nor go lite kandol kon take bucket kover am or hide am under bed, but e go put am for where pipol go si am wen dem enter di house.


Each of us get difren gift wey di Spirit give us and wi dey use am do good.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan