Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 4:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Again, Jesus kon bigin tish pipol for di wotaside. Since pipol wey gada round am many, e enter boat dey tish di pipol as dem sidan for groun near di wota.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 4:1
9 Iomraidhean Croise  

Jesus kon go di wotaside again and pipol kom meet am for der, so e kon start to tish dem.


Den Jesus komot with en disciples go di wotaside and plenty pipol from Galilee follow am. Pipol from Judea,


Bikos of di pipol, Jesus kon tell en disciples make dem prepare one small boat for am, so dat pipol nor go push am anyhow.


So afta dem leave di pipol, dem enter di boat wey Jesus sidan and oda boat still dey der with dem.


As Jesus just dey kom down from di boat, one man wey get evil spirit kom out from di beri groun, run kom meet am.


Wen Jesus don cross go di oda side with boat, plenty pipol kon gada round am for di wotaside.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan