11 ‘I tell yu, get up, karry yor bed, make yu go yor house.’ ”
Jesus sorry for di man, so e tosh am kon sey, “I wont, so make yu well!”
But make dem for know sey Man Pikin get pawa for dis world to forgive sins, Jesus kon tell di man wey nor fit waka,
At wons, di man get up, karry en bed travel for dia front. Dem sopraiz well-well kon dey praiz God dey sey, “Wi neva si dis kind tin before!”
Na di Spirit go fit give pesin life; human being pawa nor fit do am. All dis word wey I dey tell una so, dem bi Spirit and dem dey give pesin life.