7 Make una go tell en disciples and Pita sey, Jesus don go Galilee go wait for dem. Una go si am for der, as e tell una before.”
But afta God don raiz mi up from deat, I go-go Galilee, go wait for una.”
Den Jesus Christ tell dem, “Make una nor fear, but tell my brodas make dem go Galilee and dem go si mi for der.”
Den make una kwik-kwik go tell en disciples sey, ‘God don raiz am from deat and e dey go wait for una for Galilee. Una go si am for der.’ Make una remember sey I tell una so!”
But afta God don wake mi up from deat, I go-go una front, go wait una for Galilee.”
Den all en disciples kon run leave am.
Di wimen kom out kon run from di grave side, bikos dem sopraiz and fear dey katch dem. Dem nor fit tell anybody anytin, bikos dem still dey fear.
Afta dis, Jesus show ensef again to en disciples near Tiberias Sea. Dis na how e do am.
and for many days, e appear to di pipol wey dey follow am from Galilee go rish Jerusalem. Na dis pipol kon dey bear witness sey, dis tins na true.
Christ appear to Pita, den to di twelf apostles.
So make una forgive and help am, so dat e nor go luz hope and life nor go taya am.