Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 15:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 So Pilate ask dem, “Una wont make I free Jew pipol king for una?”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 15:9
7 Iomraidhean Croise  

(Pilate know sey di priest oga dem bring Jesus to am, bikos dem dey jealous).


Den di pipol kom meet Pilate kon ask am sey, make e free one prisona for dem, as e dey do before.


But as una custom sey make I free one prisona for una for Passova, una wont make I free Jesus, wey bi di Jew king?”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan