8 Den di pipol kom meet Pilate kon ask am sey, make e free one prisona for dem, as e dey do before.
“ ‘Una must kare for am until di fourteent day for dis mont, den for evening, di whole kommunity for Israel go kill all di animals.
For Passova Feast, di govnor dey always release one prisona give di pipol.
Jesus komot for dat place go Judea and Jordan River aria. Plenty pipol still gada kom meet am. E kon bigin tish dem as e dey do evritime.
Barabas, one man wey kill pesin for di time wey dem dey rayot, dey prison with pipol wey nor dey obey govment law.
So Pilate ask dem, “Una wont make I free Jew pipol king for una?”