Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 15:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 Pilate sopraiz sey Jesus don die. So e koll di soja kon ask am weda e don tey wen Jesus die.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 15:44
4 Iomraidhean Croise  

Wen Jesus hear wetin e tok, e sopraiz, den e tell di pipol wey dey follow am, “I tell una true word, I neva si anybody wey get dis kind faith for Israel!


Josef wey kom from Arimatea, wey bi Jew kansol memba, wey dey wait for God Kingdom and pipol dey respet am well-well, go meet Pilate kon ask for Jesus body.


Wen Pilate hear wetin di soja tok, e kon sey make Josef go karry di body.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan