Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 15:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Den di priest oga dem still dey akuiz am,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 15:3
11 Iomraidhean Croise  

Naw, I bi like deaf to dem. I nor dey ready to kworel or ansa dem back.


Dem trit and ponish am anyhow, but e put body down kon bear-am like lamb wey dem won go kill and e nor tok anytin.


Wen di priest oga dem and di eldas dey akuiz Jesus, e nor ansa dem.


So Pilate ask Jesus, “Na yu bi di Jew pipol king?” Jesus ansa, “Na as yu tok.”


so Pilate ask Jesus again, “Yu nor get anytin to tok? Yu dey hear all dis tins wey dem sey yu do?”


But Jesus nor tok anytin and dis tin kon sopraiz Pilate well-well.


From dat time, Pilate kon bigin find way to free Jesus, but di Jew oga dem kon dey shaut, “If yu free dis man, yu nor bi Caesar friend. Anybody wey sey en bi king, na Caesar enemy e bi.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan