2 So Pilate ask Jesus, “Na yu bi di Jew pipol king?” Jesus ansa, “Na as yu tok.”
dey ask, “Where di Jew king wey dem just born? Wi si di star wey tok about am, so wi kom woship am.”
So Pilate ask dem again, “Den wetin una wont make I do to dis man wey una koll Jew pipol king?”
Dem kon dey salot am, “Wi hail yu o-o, Jew pipol king!”
Dem kon rite sey, “Dis na Jew pipol king.”
Den di priest oga dem still dey akuiz am,
So Pilate ask dem, “Una wont make I free Jew pipol king for una?”
Before God wey dey give life to all tins and Jesus Christ wey tok well for Pontius Pilate front, I dey tell yu from my heart sey,