Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 14:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 I tell una true word, anywhere wey dem go prish dis gospel for di whole world, pipol go tok about dis tin wey dis woman don do so.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 14:9
7 Iomraidhean Croise  

Na di crown dem go take honor and remember Heldai, Tobijah, Jedaya and Josaya for God temple.


So Moses and Eleazar di priest kon take di gold from di ofisas go di tent, so dat God go protet Israel pipol.


Before di world go end, my pipol go prish about God Kingdom go rish evriwhere.”


Bikos na where dead body dey, na der vultures dey gada put.”


Jesus kommand dem sey, “Make una enter evriwhere for di world go prish di gospel give evribody.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan