8 So dem seize am, kill-am kon trow en body outside di farm.
“Make una hear anoda parabol: One man plant vine for en farm, fence am round, dig pit where dem go for press di fruit wey dem go take make wine and build where sekurity go stay. Den e rent di farm give farmers kon travel go far place.
So dem seize am, trow am komot from di farm kon kill-am.
“But wen di tenants si am dey kom, dem kon sey, ‘Na di owner pikin dey kom so. Make wi kill-am, so dat wi go get all di propaty for awasef.’
“Na wetin una tink sey di farm owner go do? E go distroy doz tenant kon give di farm to oda pipol.
Dem karry di pikin go outside, kon kill-am. So, wetin una tink sey di owner go do di tenants?