Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 12:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So dem bring one koin and Jesus ask dem, “Wish pesin face and name dey di money so?” Dem ansa, “Na Caesar own.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 12:16
6 Iomraidhean Croise  

But Jesus know dia wayo, so e tell dem, “Why una dey test mi? Make una bring one koin make I si.”


Jesus tell dem, “Make una give Caesar di tins wey bi Caesar own and make una give God di tins wey bi God own.” Dem sopraiz well-well for wetin Jesus tok.


But God strong foundashon still stand and dem rite put sey, “God know en pipol and evribody wey bi Christ own, must stop to do evil.”


Anybody wey fit bear rish di end, I go make am pila for my Papa Temple and e nor go ever komot from der. I go rite my Papa name; David Town; di new Jerusalem wey dey kom from heaven and my own new name, put for en body.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan