Mark 11:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 Wen dem rish Jerusalem, Jesus enter di temple kon drive all di pipol wey dey sell and buy for di temple varanda. E trowey di pipol wey dey shange money tabol and di pipol wey dey sell bird, e trowey dia chair too. Faic an caibideil |