E si one fig tree from far wey get plenty leafs, so e kon waka go look weda fruit dey for di tree. Wen e rish der, e si sey nor-tin dey di tree, na only leafs e get, bikos fig sizin neva rish.
So God make Christ like us wey bi en brodas and sistas. Like dis, Christ go sorry for us kon bi awa good High Priest. And bikos Christ dey koncern about God matter, e sakrifice ensef to remove awa sins.