44 and anybody wey won bi first among una, must bi evribody savant.
If anybody drag yor shirt with yu, make yu gi-am yor koat join.
But nor bi so e suppose bi among una. Anybody wey won bi oga among una, must bi una savant
Bikos even Man Pikin nor kom make dem serve am, but e kom to serve pipol and to give en life make many pipol for dey save.”
Afta Jesus sidan, e koll en twelf disciples kon tell dem, “If anybody among una won bi first, e go bi di last and e go bi evribody savant.”
But e leave evritin wey e get for heaven kon bi like savant. So e kom dis world as human being.