Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 10:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dem ansa, “Moses sey make man rite leta to divorce en wife.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 10:4
7 Iomraidhean Croise  

Dis na wetin God tok: “Una tink sey I drive my pipol komot like man wey drive en wife komot en house? Where di leta wey I take drive una mama? Una tink sey I sell una as slave like man wey sell en shidren? No! Una bi slave, bikos of una sins and dem karry una komot from una land, bikos of di bad-bad tins wey una do.


God sey, “If man drive en wife and di woman go marry anoda man, di man go fit go marry di woman again? Dat kind tin go make di land dirty. But Israel pipol, una bi ashawo wey get many husband and naw, una won turn back kom meet mi.


Josef wey won marry am, na pesin wey dey fear God well-well and bikos e nor won disgrace am, e kon tink for en mind sey e nor go marry Mary again.


Di Farisee pipol ask am again, “Wetin make Moses sey make wi drive awa wife?”


Jesus ask dem, “Wetin Moses kommand una?”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan