16 Afta, Jesus draw di shidren near body kon bless dem.
E go kare for en animals just as shepad dey do. E go gada di lamb togeda kon karry dem for en hand; E go lead and guide dem.
As dem dey chop, Jesus take bread, tank God, den divide am give en disciples kon sey, “Make una take and chop, bikos dis na my body.”
E kon koll one small pikin stand for dia front. Den e whole di pikin hand, kon sey,
God go bless una towns and una fields.