Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 10:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 I tell una true word, anybody wey nor receive God Kingdom like small shidren, nor go ever enter inside.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 10:15
6 Iomraidhean Croise  

den e ansa, “I tell una true word, unless una bi like small pikin, una nor go fit enter God Kingdom!


But Jesus tell di disciples, “Make una leave di small shidren make dem kom meet mi, nor stop dem, bikos na dem get God Kingdom.”


I tell una true word, anybody wey nor receive God Kingdom like small pikin, nor go enter inside.”


My brodas and sistas, make una stop to tink like small shidren. Instead make una dey tink like mature pipol and dey innocent like pikin wey dem just born.


But make una dey hongry for spiritual milk like pikin wey dem just born, so dat una faith go strong well-well


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan