Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 10:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Pipol kon dey bring shidren kom meet Jesus make e tosh dem, but en disciples dey shaut for di pipol wey bring dem kom.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 10:13
7 Iomraidhean Croise  

Make una gada di pipol; prepare dem for di holy meetin; bring di old pipol, den gada all di shidren too. Even pipol wey just marry must kom out from dia bedroom.


Many pipol kon dey shaut for am make e kwayet, but e kon dey shaut more-more sey, “David pikin, sorry for mi o-o!”


John kon tell am, “Tisha, wi si one man wey use yor name dey drive demon komot from inside pipol body and wi kon try to stop am, bikos e nor dey follow us waka.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan