9 Dat time, Jesus kom from Nazaret wey dey for Galilee and John kon baptize am for Jordan River.
Wen e rish Nazaret, e kon stay der. Dis one make wetin Profet Jeremaya tok happen sey, “Dem go sey Jesus, na Nazaret e from kom.”
As Jesus dey kom out from di wota, heaven open and God Spirit kom down like dove kon land for en head.
I dey use wota baptize una, but e go baptize una with di Holy Spirit.”
Den Jesus follow dem go Nazaret kon dey do wetin dem tell am. But en mama keep all dis tins for mind.
from wen dem baptize am, until e go up leave us; make e kon join us tell pipol di trut sey, Jesus Christ don raiz-up from grave.”