Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 1:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 John wear klot wey dem take kamel hair make, tie leda belt for waist and e dey chop lokust and honey for inside bush.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 1:6
6 Iomraidhean Croise  

Dem ansa, “E get hair full en body kon tie leda belt for waist.” Di king kon sey, “Dat na Elijah wey kom from Tishbe.”


Una fit chop lokust, cricket and grasshoppa.


“For dat day, no profet go fit karry body up, bikos of en vishon. Nobody go sey en na profet or wear profet garment kon dey deceive pipol.


John wear klot wey dem use kamel hair make, e use leda belt tie waist and na lokust and honey for bush, e dey chop.


Pipol for Judea and all di aria wey near am and doz wey dey Jerusalem, dey go meet John and e kon baptize dem for Jordan River afta dem konfess dia sins.


E kon sey, “Pesin wey big pass mi dey kom for my back and I nor big rish who go luz di rope wey dey en shoe.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan