Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 1:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 One pesin dey shaut inside wildaness sey, “Make una prepare Oga God way for am, make una make en road strait.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 1:3
8 Iomraidhean Croise  

For dat time, John di Baptist dey prish inside wildaness for Judea sey,


Na dis John Profet Isaya tok about sey, “One pesin dey shaut inside wildaness sey, ‘Make una make God road strait.’ ”


For dat time, na Annas and Kaiafas bi di High Priests. So God kon tok to John, wey bi Zekaraya pikin, for inside wildaness.


John kon bigin shaut sey, “Dis na di pesin wey I tell una about sey, ‘Di pesin wey go kom afta mi, big pass mi, bikos e dey before mi.’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan