Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Mark 1:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Jesus with en disciples kon go Kapanaum. Wen Sabat Day rish, Jesus kon enter di sinagog bigin tish.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Mark 1:21
18 Iomraidhean Croise  

From der, Jesus komot from Nazaret go Kapanaum wey near di sea, where Zebulun and Naftali pipol dey stay,


Jesus kon dey waka for Galilee dey tish inside dia sinagog. E prish about God Kingdom and dey heal pipol wey get difren-difren diziz and doz wey nor well.


At wons, Jesus koll dem, so dem leave dia papa, Zebedee, with di men wey dem hire for inside di boat, kon follow Jesus.


As Jesus, James and John komot from di sinagog, dem kon enter Simon and Andru house.


Di whole town kon gada for di door-mot.


So e kon go evriwhere for Galilee dey prish for dia sinagog and dey drive demon komot from pipol body.


Jesus komot for dat place go Judea and Jordan River aria. Plenty pipol still gada kom meet am. E kon bigin tish dem as e dey do evritime.


Afta some days, wen Jesus go back to Kapanaum, news spread sey e dey house.


Wen Jesus enter di sinagog again, one man wey en hand die, dey der.


Wen Sabat Day rish, e kon start to tish for di sinagog. Many pipol wey hear am sopraiz, dey sey, “Where e for get dis kind sense? Wish kind wisdom God gi-am? And wetin bi all dis mirakle wey e dey do so?


Una Kapanaum pipol, una tink sey God go just karry una go heaven? No, E go trow una for hell-fire.”


Wen Jesus dey tish for one sinagog for Sabat Day,


Afta, Jesus go Nazaret where e for grow up, e enter di sinagog for Sabat Day as e dey always do and e kon get up make e read.


Jesus tell dem, “I know sey una go kwote proverb for mi sey, ‘Doctor, make yu cure yorsef!’ And una go sey, ‘For here wey bi yor home-town, wi won make yu do wetin wi hear sey yu do for Kapanaum.’ ”


Paul go meet di Jew pipol for di sinagog as e dey do before and for three Sabat Day, e kon dey tish dem God word,


E dey tok to both Jew and Greek pipol for di sinagog evry Sabat Day, so dat dem go bilive.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan