18 At wons, dem leave dia net kon follow Jesus.
At wons, dem leave dia net kon follow Jesus.
Jesus kon tell dem, “Make una follow mi and I go give una pawa to katch pipol.”
As dem waka go front small, dem si James and John, wey bi Zebedee shidren inside boat dey ripair dia net.
Like dis too, nobody fit bi my disciple if e nor komot en mind from evritin wey e get.
So wen dem don push dia kenu rish groun for di wotaside, dem leave evritin kon follow Jesus.
Nor bi only doz ones, but naw, I dey look evritin as nor-tin, wen I kompare am with Christ, my Oga God wey I know and I trowey evritin, bikos of am. True-true, I dey look all doz tins as yeye, so dat I go fit gain Christ,