Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 9:59 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

59 Jesus kon tell anoda man, “Make yu follow mi,” but dat one sey, “Oga God, make I first go beri my papa.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 9:59
8 Iomraidhean Croise  

So, Elisha leave en melu dem kon follow Elijah, den e sey, “Make I go tell my papa and mama, ‘Bye-bye,’ den I go follow yu.” Den Elijah ansa, “Okay! Make yu go tell dem, but tink am well-well, before yu kom follow mi!”


Oga God wey dey lead Heaven Sojas tell Haggai sey, “Dis pipol dey sey dis nor bi di rite time to build di temple again.”


Den Jesus tell en disciples, “If anybody won follow mi, e must deny ensef, karry en cross and follow mi.


But make una first do di good tins wey God wont and evry oda tin go bi una own.


As Jesus komot from der, e si one man wey na name bi Matiu, wey sidan for where dem for dey pay tax. Jesus kon tell am, “Follow mi.” At wons, di man kon get up follow am.


Jesus kon tell am, “Make doz wey don die, beri who don die. But make yu go prish about God Kingdom.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan