Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 9:58 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

58 Jesus kon tell am, “Rabbits get whole, birds get nest, but Man Pikin nor get anywhere to put en head!”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 9:58
9 Iomraidhean Croise  

Even birds get house for der and sparo bird still build dia nest for where dem go fit protet dia shidren near yor altar. My Oga wey dey rule ova evritin, my king and my God.


Na di seed small pass but wen e grow, na di plant big pass oda plants for di farm and difren-difren birds kon build dia house for en branches.”


Jesus ansa am, “Rabbit and bird get dia own house, but Man Pikin nor get where e go fit rest en head.”


Una know di grace wey awa Oga God Jesus Christ get; even doh e dey rish, e kon turn poor man bikos of una, so dat thru en poverty, una go dey rish.


My brodas and sistas, make una listin! God nor choose poor pipol for dis world sey, make dem rish for faith and inherit di kingdom wey E promise sey E go give doz wey love am?


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan