36 Afta di vois don tok finish, Jesus kon dey alone for di place, but di disciples kwayet and dem nor tell anybody wetin dem si.
Time dey to tear klot and time dey to sew; time dey to just dey kwayet and time dey to tok.
As dem dey kom down from di mountin, Jesus warn dem sey, “Make una nor tell anybody dis vishon wey una si until God go wake Man Pikin from deat.”
(Dem dey fear and dem nor know wetin to tok.)