Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 9:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Wetin pesin go gain if e get di whole world, but e luz en soul?

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 9:25
15 Iomraidhean Croise  

Wen di net full, dem drag am komot from di wota kon sidan bigin put di good fish inside difren kontaina and trowey all di bad one.


and dem go trow evil pipol inside hell-fire, where dem go kry and grind dia tit.”


Wetin pesin go gain, if di whole world bi en own, but e luz en soul? Or wetin pesin go fit give take pay for en soul?


Wetin pesin go gain if e get di whole world and e luz en soul?


(Dis Judas buy one land with di money wey e kollect for di wiked tin wey e do and na der e hang ensef till en belle burst and all en intestine kon skata kom out,


so dat e go take Apostle Judas, wey kill ensef, place.”


Instead, I dey kontrol my body kon make am my slave, so dat afta I don prish di Good News give odas, God nor go rijet mi.


True-true, una sofa like oda prisonas and una dey happy wen dem seize all una propaty, bikos una know sey una get betta tin wey go last forever.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan