Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 9:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 (Di men wey dey der alone rish 5,000). Jesus tell en disciples, “Tell di pipol make dem sidan fifty-fifty.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 9:14
5 Iomraidhean Croise  

Den Jesus sey make di pipol sidan for groun. Afta e take di seven bread tank God, e kon divide am give en disciples, sey make dem share am for di pipol.


But Jesus ansa, “Make una give dem food chop.” Dem kon sey, “Na only five bread and two fish wi get, unless yu wont sey make wi go buy food for all of dem.”


Di disciples do as Jesus tok and all di pipol kon sidan.


But make una dey do tins as e suppose to bi.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan