13 But Jesus ansa, “Make una give dem food chop.” Dem kon sey, “Na only five bread and two fish wi get, unless yu wont sey make wi go buy food for all of dem.”
Wen day don dey dark, di disciples kon tell Jesus, “Tell dis pipol make dem go, so dat dem go-go di village and farm wey near dis aria go fine food chop kon sleep for der, bikos dis place na wildaness.”