Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 8:51 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

51 Wen dem rish di house, Jesus nor let anybody follow am enter, escept Pita, John and James with di pikin papa and mama.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 8:51
13 Iomraidhean Croise  

So e enter inside di room, klose di door kon pray to God.


E nor go shaut or make nois or dey tok waka for strits.


E take Pita, James and John follow body. E mind kon dey trobol am and e nor dey happy.


Simon (wey bi Pita) and en broda Andru and James, John, Filip, Bartolomew


But wen Jesus hear am, e tell Jairus, “Make yu nor fear, just bilive and yor pikin go well.”


Evribody for der dey kry take body nak groun, but Jesus tell dem, “Make una nor kry, bikos di girl neva die, na sleep e dey sleep.”


One week afta Jesus tok all dis tins, e kon take Pita, John and James go on-top one mountin go pray.


But Pita drive all of dem go outside, den e knee down kon pray. E turn face di dead body kon sey, “Tabita, get up!” Naim di woman open en eye and wen e si Pita, e kon sidan.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan