45 Den Jesus ask, “Na who tosh mi?” Wen evribody sey dem nor know, Pita kon tell Jesus, “Oga God, plenty pipol gada round yu and all of dem body dey tosh yu!”
But Jesus ansa, “Make una give dem food chop.” Dem kon sey, “Na only five bread and two fish wi get, unless yu wont sey make wi go buy food for all of dem.”