Luke 8:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 Dem kon tell Jesus, “Oga God! Oga God! Na die wi dey so!” Jesus get up kon kommand di breeze make e stop and di wota wey rof before, stop and evriwhere kon kwayet. Faic an caibideil |
God sey, “Una nor suppose fear mi wey bi God? Why una nor dey shake with fear wen una si mi? Na mi make san as boundary for sea and dis san nor go let di sea flow pass where I sey make e flow rish. Di wave fit karry di sea up-and-down, but e nor go fit pass der. Di wave fit make nois, but dem nor go fit pass di boundary.