Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 8:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 So pipol tell am, “Yor mama and brodas dey outside, dem won si yu.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 8:20
8 Iomraidhean Croise  

Nor bi di karpenter, wey Mary born bi dis? Nor bi en brodas bi James, Josef, Judas and Simon? Nor bi en sistas dey with us so?” So dem kon dey vex for am.


Jesus mama and en brodas kom meet am, but dem nor fit go near am, bikos pipol plenty for der.


Jesus ansa, “My mama and brodas na pipol wey dey hear and obey God word.”


Dem kon dey pray togeda evriday with one mind, with all di wimen, plus Mary, Jesus Christ mama and en brodas.


abi wi nor get rite to marry biliver for Christ?


But I nor go si any oda apostle apart from James, wey bi Jesus Christ broda.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan