49 But di pipol wey sidan dey chop with Jesus kon dey tell each oda, “Who bi dis man wey dey forgive sin?”
As Jesus dey chop for Matiu house, many tax kollectors and sinnas follow en and en disciples dey chop too.
Den some law tishas kon dey tok to demsef sey, “Si as dis man dey shalenge God.”
“Why dis man dey tok like dis? E dey shalenge God! Who fit forgive sins escept God?”