Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 7:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 Jesus kon tell di Farisee, “Simon, e get wetin I won tell yu.” Simon kon sey, “Tisha, I dey listin.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 7:40
16 Iomraidhean Croise  

Den Adonijah sey, “E get wetin I won ask yu.” Batsheba ask am, “Wetin bi dat?”


So all di pipol gada kom listin to yu, but dem nor gri do wetin yu tell dem. Dem sey dem dey do di rite tin, but dem dey always dey shit and tif pipol money.


Oga God ask di priests, “Pikin dey honor en papa and savant dey respet en masta, but wetin make una nor dey honor mi wey bi una papa? If I bi una masta, why una nor dey respet mi? Una nor dey respet mi, yet una dey ask, ‘How wi nor take dey respet Yu?’


At wons, Judas go meet Jesus, greet am kon sey, “Tisha”, den e kiss am.


For dat day wey God go judge evribody, many pipol go sey, ‘Oga God, wi use yor name prish God message, drive many demon komot from pipol body and do many mirakle.’


One day, one Jew oga ask Jesus, “Good tisha, wetin I go do to get life wey nor dey end?”


Jesus know wetin dem dey tink, so e ask dem, “Why una dey tink like dis sef?


Jesus ansa dem, “Pipol wey well nor nid doctor, na only doz wey nor well, nid am.


But Jesus know wetin dem dey tink, so e kon tell di man wey en hand die, “Get up, make yu kom stand for here”, so di man get up, go stand near am.


Wen di Farisee wey invite Jesus si wetin dey happen, e kon tok for en mind sey, “If dis man na profet true-true, e for know sey dis woman wey dey tosh am so, na sina e bi.”


“E get one man wey get two savant wey dey owe am money, one dey hold am 5,000 and di oda one, five hundred.


Una dey koll mi ‘Tisha’ and ‘Oga God’, una korrect, bikos na so I bi.


Jesus si sey dem won ask am about wetin e tell dem, naim e ask dem, “Una dey ask each oda wetin I mean wen I sey, ‘Time go soon kom wen una nor go si mi, but afta sometaim, una go si mi?’


Naw wi know sey yu know evritin and yu nor nid anybody to ask yu any kweshon. Bikos of dis, wi bilive sey na God send yu kom.”


E hide go meet Jesus for nite kon tell am, “Tisha, wi know sey yu bi di pesin wey God send kom meet us, bikos nobody fit do di mirakles wey yu dey do, unless God dey with am.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan