Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 7:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Dem bi like shidren wey sidan for market dey tell each oda, “ ‘Wi play music for una, but una nor gri dance; wi sing beri song for una, but una nor gri kry.’

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 7:32
9 Iomraidhean Croise  

Foolish pesin nor get time to spend en money to get wisdom, bikos e nor undastand wetin wisdom bi.


Boys and girls go full di strits kon dey play again.”


“Wen nine oklok rish for morning, e kon si pipol wey nor get work stand for market.


How I won take tok about pipol wey dey for dis world naw?


Wen John di Baptist kom, e nor chop food or drink wine, but una sey, ‘E get demon!’


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan