Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 7:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 God go bless pipol wey nor dey doubt mi.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 7:23
11 Iomraidhean Croise  

God go bless di pesin wey nor dey vex for mi.”


Den Simeon bless dem kon tell Mary, “Listin well-well: God don choose dis pikin to make some pipol for Israel fall and raiz odas up and e go bi sign wey many pipol nor go asept.


So, Jesus ansa dem, make una go tell John wetin una don si and hear: “Blind pipol dey si, pipol wey nor fit waka before, dey waka, pipol wey get leprosy, dia body don klean, pipol wey nor dey hear, don dey hear naw, pipol wey don die, don wake-up and even poor pipol, don hear di Good News.


Wen John messenjas don go, Jesus kon bigin tok to di pipol about John: “Wetin una go find for inside wildaness? Na grass wey breeze dey blow?


So, na only who get God Spirit fit undastand spiritual blessings. Pesin wey nor get God Spirit, nor go fit undastand wetin di Spirit dey tok.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan