Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 7:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Wen dem si Jesus, dem kon sey, “John di Baptist send us make wi ask sey, ‘Na yu bi di pesin wey wi dey espect, abi make wi wait for anoda pesin?’ ”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 7:20
3 Iomraidhean Croise  

For dat time, John di Baptist dey prish inside wildaness for Judea sey,


kon send dem go ask Jesus sey, “Na yu bi di pesin wey wi dey espect, abi make wi wait for anoda pesin?”


For dat same time, Jesus heal many pipol wey get difren sickness, pipol wey get evil spirit and pipol wey nor fit si, kon dey si.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan