Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 6:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Den Jesus ask dem, “E dey rite to do good for Sabat Day” or “to save or distroy anybody life?”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 6:9
7 Iomraidhean Croise  

Jesus kon ask, “E good make wi do good or bad tin for Sabat Day? Make wi save or distroy pesin?” But dem nor ansa.


Jesus kon ask di pipol wey sabi di law well-well and di Farisee pipol sey, “E dey rite to heal for Sabat Day?”


Afta Jesus look dem round, e kon tell di man, “Stresh yor hand out.” So di man stresh en hand and di hand kon well.


But Jesus know wetin dem dey tink, so e kon tell di man wey en hand die, “Get up, make yu kom stand for here”, so di man get up, go stand near am.


den en and dem kon go anoda village.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan